Start
A
■
Intro
C#m7 B A C#m B
■ ■ Tatari ■ ■ ■
Verse
A
■ Tataripa tatari
Tataripa tatari pa
C#m7
Sabi girl no dey too like talk
B
Animals dey in human form
B
Padi man nobody like work
A
But you must hustle if you wan chop
C#m
E no finish dem wan fight us
C#m7 B
If them dey run dem no fit catch up
B
I no dey form say I too righteous
A
No come dey form say you too like ■ us
C#m C#m7
Me no get the time for the hate and the bad energy
B
Got my mind on my money
B
Make you dance like Poco Lee
A
Steady green like broccoli
C#m
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
B
Kudi na my fantasy
B
Dem wan dey check if my tap e no rush
Chorus
A
But e dey rush
C#m
E dey rush well well e be much
B
Na God dey make my tap e dey rush
B
The kind money we touch yeah
A
E dey rush
C#m
E dey rush well well e be much
B
No be hype everybody dey crush
B
There's no dulling with us
Papari Tataripa papari
Tataripa paparipa
Verse
A C#m7 B A
Tarapaparipa ■ ■ ■ Jofunmi Japata I dey go Ghana
C#m7
You never touch you dey form papas
B
Which kind money we never see before
B
Kosi elomi got me feeling I'm the one
A C#m7 B
Aje aje aje can never take my cake away aje
You can't count my grace
B A
I just dey my lane my lane ■
C#m7
Me no get the time for the hate and the bad energy
B
Got my mind on my money
B
Make you dance like Poco Lee
A
Steady green like broccoli
C#m
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
B
Kudi na my fantasy
B
Dem wan dey check if my tap e no rush
Chorus
A
But e dey rush
C#m
E dey rush well well e be much
C#m7 B
Na God dey make my tap e dey rush
B
The kind money we touch yeah
A
E dey rush
C#m
E dey rush well well e be much
B
No be hype everybody dey crush
B
There's no dulling with ■ us
A
'cause e dey rush
C#m7
E dey rush well well e be much
B
Na God dey make my tap e dey rush
B
The kind money we touch
A
E dey rush
C#m7
E dey rush well well e be much
B
No be hype everybody dey crush
B
There's no dulling with ■ us
Outro
A C#m7 C#m B A C#m C#m7 C#m B
Yeah ■ ■ ■ ■ ■ ■ ■ ■ yeah
Yeah yeah
Mmh ah
End
B
■